Wednesday 27 February 2019

WHAT DO YOU KNOW?

On my way from work today, in the vehicle I boarded, a man was really angry and complaining to his friend how his wife spends most part of her day watching telemundo thereby leaving the house unkept and burning his food. He said "no be sey them dey learn anything for there". A woman beside him chuk her mouth for the matter and the following conversation ensued:
Woman: Oga wetin dey wrong to dey watch telemundo?
Man: everything dey wrong because una wey be women wey sabi watch am well well no dey learn anything for there
Woman: Oga na lie, e dey teach many many things
Man: like wetin?
Woman: like to love ur husband, to know how to handle mother in law, to...
Man: madam so only those things abi?
Woman: no oo, many other things na
Man: OK madam WHO be Ganduje?
Woman: ha Oga no be that fruit wey Hausa people dey eat? E get long seed inside and e dey sweet sugar sugar.
Good night Umunnem na Umunnam

No comments:

Post a Comment